The release of Love N Money comes with a beautiful visualizer and official lyrics.
Love N Money Lyrics
Intro
Mink Production
When the money gone
Jah Phinga
Will a honey stay Saywa
Verse 1
You no have the cash
My guy don't try propose
Even if you wan propose a toast
If your check book no fat don't go close
Keep the love and bring the money,that they want most Like electricity company so so billing
Like a banker,see they want money forget your feelings
If you know say you ready make they see the pilling You have it different currency come see loving
Chorus
Forget love without money
When the money gone you no more honey
They no go show you love without money
If you have the cash you become honey
Love no dey when money no dey 000
Money no dey 000
You for know say when money no dey 00 Then love no dey 000
Verse 2
Buy me this and buy me that dem all about the cash cash Dem nuh have no love to give unless money to dash dash
Pull up in a posh car you go see them rush rush
Just wanna live life only in a flash flash
You want her say I do
How much money wey you have to spend
If you want her to love you
Show the money or she just dey pretend
Saywa
Chorus
Forget love without money
When the money gone you no more honey
They no go show you love without money
If you have the cash you become honey
Love no dey when money no dey 000
Money no dey 000
You for know say when money no dey 00 Then love no dey 000
Verse 3
M3b3 1)l) li va xoe
3b3 gbede egade
Gbede egade
M3b3 1)l) li sugbor
3b3 ega ko makpor
Chorus
Forget love without money
When the money gone you no more honey
They no go show you love without money
If you have the cash you become honey
Love no dey when money no dey 000
Money no dey 000
You for know say when money no dey 00
Then love no dey 000
Watch the visualizer of Love N Money by Jah Phinga Jah Phinga - Love N Money [DOWNLOAD]